Intro:yeah yeah,ye YE OH NANANA..YEA BRIGED:real real love real real love'real love real love' real real love-oshe X2
CHORUS:you want to love me to,death oh(aannn)you want to love me to death,oh (eeeey)x2
HOOK:sey girl ,i don wander sotey...'girl i don worri sote..coz i know see any girl.wey love me like u do..eeey..x2
Repeat:real real love real real love'real love real love' real real love-oshe X2
VERSE 1:sey na u i go die for'if i don get money,girl na u i go buy for'if i don get motor,girl na u i go ride for ohoo.yeah coz gona de days..wey i never geti money..na she dey stand by me..na she de confort me..so..
Number:08138455861
Facebook:M tedi Roc
No comments:
Post a Comment
Thanks for your review